
Tekno - Enjoy
← back
- Song Review
- Lyrics
Tekno comes up with a new banger, Enjoy. Tekno is known for very melodious tunes and he pioneered this laid back style that is now very popular.
The song kind of speaks about haters who seem to always have unwarranted advice for successful people. He declares: Allow me to enjoy myself as though saying there's nothing wrong in having the capacity to live a good and enjoyable life.
The song's instrumentation is pretty laid back and mature in nature with a sweet melody. Listen for yourself and tell how you feel about the song in the comments.
Body dem
Body dem
Tekno
Person wey know person
E no dey kill person
If you wan know person
No go force person
I no dey sick
You wan gimme medicine
I get money o
You wan help me spend my money
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy (oh no)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me oh-oh
I'm a winner, I'm a winner (I'm a winner)
Just believe that I'm a winner (I say just believe oh)
I will never do it like you do it
Just believe I'ma do it, do it
Let me do it like I do it (how I do it)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy (allow me o)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself (ye, ye-ye, ye)
(O mamamu)
Kpe kpe kpe
Kpriiikpe, body dem
(O mamamu)
Kpe kpe kpe
(If you no want make I happy o)
Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Thunder go yawa you
Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Something go do you
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Body dem
Tekno
Person wey know person
E no dey kill person
If you wan know person
No go force person
I no dey sick
You wan gimme medicine
I get money o
You wan help me spend my money
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy (oh no)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me oh-oh
I'm a winner, I'm a winner (I'm a winner)
Just believe that I'm a winner (I say just believe oh)
I will never do it like you do it
Just believe I'ma do it, do it
Let me do it like I do it (how I do it)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy (allow me o)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself (ye, ye-ye, ye)
(O mamamu)
Kpe kpe kpe
Kpriiikpe, body dem
(O mamamu)
Kpe kpe kpe
(If you no want make I happy o)
Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Thunder go yawa you
Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Something go do you
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
- Click above for all songs by Tekno